Davido – GODFATHER

Davido – tmeless

Download Free “Davido – GODFATHER” Audio Mp3, MP4, Lyrics On NAIRAVOICE

The Talented Musician, Davido comes back with a good studio single titled “GODFATHER“, which Nairavoice made available for free Mp3 Download for you.

Moreover, this classic entry was taken off Davido’s newly released studio album titled “Timeless“.

After downloading this music, we highly need your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.
And again, please, always visit Nairavoice.com.ng, to download any newly released song or album from all your favourite artists, Thanks.

ALSO SEE; davido-for-the-road

Stream & Download “GODFATHER” by Davido MP3 Below:

GODFATHER – DOWNLOAD MP3

 

GODFATHER”

All of my blessings wey dey come my way
Erima je ka jo kopotua make you no go relent
The way you ju ibadi improper, shey you want to collect
You know I get the connect
Ele your body fire o
Carry kaya wey fit flat my tyre o

Call all of man dem make dem fall out
Tonight I want to call out
Igbadun is important
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out
All of my guys are ballers
No balu for my corner

They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin
All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o

You better look well ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper o
Emi ni kan I be godfather o
I be the godfather o

I no dey joke with my peace of mind
Pass me igbo make I feel alright
When I’m with you, I’m with you for life
Yeah, me wanna blow your whistle all night

Baby put your worries all on me
I want to no money
Call all man dem make dem fall out (Fall out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out (Churn out)
All of my guys are ballers
No balu for my corner

They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin

All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o
You better look well, ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper

Emi ni kan
I be godfather o
I be the godfather o

Spread the love
shanjie: