Falz – Ndi Ike Ft. Flavour & Odumodublvck


Nigerian singer-songwriter and performer, Falz, introduces a new song titled “Ndi Ike”.The song “Ndi Ike” is an amazing record that should be on your Playlist. However, it serves as Falz’s latest single for the year 2024.

 

The song serves as the 6th track off the 6 tracks body of work Project, “Before The Feast”.

 

In addition, the impressive record features Award-winning artists, Flavour and Odumodublvck who in turns splits in some hot verses.

 

Listen, Share and Enjoy!.

 

Falz Ndi Ike Lyrics:

Aye ife emebe go (oyolima)

 

The biggest fish e don show (okunrin meta, who want dey check am?)

Everywhere e don choke (jagunlabi elemi mesan)

Obodo edelu obodo edelu jim jim (odelu)

Aye ife emebe go

 

Ndi ike ndi ike nwe obodo

Ndi ike ndi ike ji obodo o oh

Obodo edelu obodo edelu jim jim

Aye anyi aputa go

 

Nwata ana ayo eze

Otukwulu ani na afocha eze

Ifum na igbo kpom dede

Nkwobi with excess pepper

 

Come see my palace and go tell your father

Say man no be servant again

You wey you japa with all of my karat

You think say you no go still pay

 

Nigerian nightmare, stylebender

READ MORE :  L.A.X – Sempe (R3HAB Remix) Ft. R3HAB

See the swagger wey I carry enter

Show fresh but I carry mental

Fuck with my family bad temper

Large entrance

Check out the fat pendant

Solape call me the bartender

Big spending, won o le hold wa

White abada, omo yoruba

Check e

 

Ndi ike ndi ike nwe obodo

Ndi ike ndi ike ji obodo o oh

Obodo edelu obodo edelu jim jim

Aye anyi aputa go

 

Ndi ike ndi ike nwe obodo

Ndi ike ndi ike ji obodo o oh

Obodo edelu obodo edelu jim jim

Aye anyi aputa go

 

On colos

We run am

Falana, ijele

The popori too much

She open toros

She gimme ikebe

I lock am tokoz

Fly am to bordeaux

Obodoyinbo

Give am paroles

 

How many chikalas I been dey with

Oginika carry my virginity

I go still give am rabbas

Give am belle

Give am assurance

 

Money (what)

Na surplus (plus)

The swagger (soft)

Bogus (ehn)

Your army (dead)

We porous

Whip out kala load am

Pull up, pull up

 

Ndi ike ndi ike nwe obodo

Ndi ike ndi ike ji obodo o oh

Obodo edelu obodo edelu jim jim

Aye anyi aputa go

 

 

Download Falz – Ndi Ike Ft. Flavour & Odumodublvck Here ;

READ MORE :  Big Smur Lee Ft Shallipopi &. Odumodublvck – Gentle Investor

Download – Ndi Ike Ft. Flavour & Odumodublvck

Spread the love

Discover more from NAIRAVOICE.COM.NG

Subscribe to get the latest posts sent to your email.


Be the first to comment

Leave a Reply